News

Silhouette challenge don become viral sensation ... tik-tok video wey users dey create as dem go pose sexy for door side or frame in a teasing manner before dem go later turn to black silhouette ...